Pincode – Bugzy Dvinci
Pincode is a new single from Bugzy Dvinci which was recorded a few days ago, due to the demand of the song which came from his Reel post on Instagram in which he premiered its recording session, he decided to go ahead and put it out, Bugzy dvinci has been on a wave of single release and this will be the 4th song coming out in a span of 5 weeks.

Lyrics
Na the reason why you change your pincode
You see me so I de for ghost mode
Like Adeleke I dey for jet mode
oh oh
its the reason why you change your Pincode
See me so I de for ghost mode
Adeleke I dey for jet mode
Jet mode
Cashless Policy
Got her Policing
She talk say me I I do am everything
She tell her friends
Our romance
Say my car
My nyash
My bress
This boy e chop am the best
Wetin I go do am make e vex
Swear this girls all of dem come de craze
Dey go see and lie upon your face
Dey go see na white and say na black
Dey go see red and say na blue
My nyash
My bress
My Toto
My hmm my haa my hei
Swear I’m going way bout my mind
Yeah oooh
Na the reason why you change your pincode
You see me sef I de for ghost mode
Adeleke I de for Jet mode
oooh oh
Make you no know say I no de send o
I for fit buy you and send o
I for fit do you send forth, come forth
My car
My nyash
My bress
This boy e chop am the best
Wetin I go do am make e vex
Swear this girls all of dem come de craze
Dey go see and lie upon your face
Dey go see na white and say na black
Dey go see red and say na blue
My nyash
My bress
My Toto.